HOT VALENTINE QUOTES FOR THE FEMALES.
Valentine died for love
Romeo also died for love
Jack in Titanic died for love
Samson in the Bible also died for love
Greek heroes: Hercules & Achilles died for love
......even Jesus Christ died for love..
"Wetin!! ?? Haba!!!" Where are the women? "Una no sabi die? bi na
only gift una sabi collect? After una go talk say boys no dey try!. No
Gift for una dis valentine unless una give us 7 names of women wey die
for love. Oya i dey wait...".
HAPPY VALENTINES DAY IN ADVANCE
Comments
Post a Comment
You can comment using either NAME/URL if you don't have any of these accounts.
NOTE:
Please feel free to share what you think about this post